LOADING ...

Luyện nghe bài hát Motivation

Hướng dẫn luyện nghe

Bạn hãy nghe bài hát và điền từ còn thiếu vào các ô trống.
Sau khi điền hết, bạn nhấn nút gửi bài ở phía dưới để được chấm điểm.
Với những câu trả lời sai, bạn hãy rê chuột lên ô nhập để xem đáp án đúng.
Nếu bạn muốn luyện nghe lại với các ô trống khác thì click vào link "Làm lại bài điền từ khác" ở cuối bài.

Bắt đầu làm bài nào

pikin wey dey party rice no suppose to fear dance a
and as i with my red and red make dem give me chance
you wey nor know the way song start dey hurry to dance a
how e do u now as u don galala for azonto

AD (Hook)

my biggest motivation na those wey elbow me a
but my biggest motivation na those wey say i no see chop a
i say my biggest motivation na wey say hustle nor go pay
my motivation na those wey
dey 2 seconds dem dey motivate us

(verse 1)

see if e won na 2 seconds 3 too tay
day break everywhere burst my pay
this we go give wahala problem
where the girls dey use my benz take go them
dem won dey assume na to spray
the anyhow like another man perfume
if sars won jump i nicked dem
watin dey officer me and u get problem
old warri me nor nobody
so nor dey bother me so hold this take press
everywhere i know e nor easy bros
even for hell fire now sitdown dey press
respect who get but fear who never
he first taking now there take scatter
street na general market u fit 2
suspension na hold on character

AD (Hook)

my motivation na those wey elbow me lost a
but my biggest na those wey say i no see food chop a
i say my biggest motivation na those wey say nor go pay
my biggest na those wey
dey 2 seconds dem dey motivate us

(verse 2)

see i dey lagos dem won turn the boy to boy
but oluwa no he too love the boy
no joy my guy my guy no dey the
if trust dey water for nor fit dey cook fish
idle mind dey opposite workshop
i no fit be apprentice i get to chop
i no dey proud am but watin man go do
pikin dey one abi e nor go chop go school
if mouth won make e tear finish
the worst thing to happen to man na see
when i die say i try for my grave
life na and everybody here come trade
omo the rubish e be say my eyes don see
even water wey i cry e nor fit commot am
i nor fit complain e watin give me voltage
tomorrow get belle nor fit abort am lie lie

AD (Chorus)

pikin wey dey party rice no suppose to fear dance a
and as i come with my red and red and make dem give me
you wey nor know the way song start dey hurry to dance a
how e do u now as u don galala for inside

AD (Hook)
my biggest motivation na wey elbow me lost a
but my motivation na those wey say i no see food chop a
i say my motivation na those wey say hustle nor go pay
my biggest na those wey
dey hate 2 seconds dem dey us

(Outro)

omo na dey be this o where landlord dey turn to ternant
2 seconds form big boy very soon u go dey reminant
dem say life na general market dem go dey give some people
suspension,
suspension na okere prison 4 years u dey like pension 2 seconds
motivate mehn everybody with their motivation habeg
still on confirmation na must habeg

Videos

Erigga - Motivation [Official Video] ft. Victor AD
Erigga - Motivation [Official Video] ft. Victor AD
Erigga - Motivation [Official Audio] ft. Victor AD
Erigga - Motivation [Official Audio] ft. Victor AD
Erigga motivation thank you concert auchi poly edo state
Erigga motivation thank you concert auchi poly edo state
Erigga - Kettle [Official Video]
Erigga - Kettle [Official Video]
ERIGGA - GLORY (OFFICIAL MUSIC VIDEO)
ERIGGA - GLORY (OFFICIAL MUSIC VIDEO)
Erigga - Motivation lyrics video
Erigga - Motivation lyrics video
Erigga  - Motivation ft. Victor AD
Erigga - Motivation ft. Victor AD
VICTOR AD - WETIN WE GAIN (OFFICIAL VIDEO)
VICTOR AD - WETIN WE GAIN (OFFICIAL VIDEO)
Tekno ft Erigga Where Remix (Official Video)
Tekno ft Erigga Where Remix (Official Video)
Victor AD - Why ft. Erigga
Victor AD - Why ft. Erigga
Erigga - Kettle (story of Okiemute)
Erigga - Kettle (story of Okiemute)
Victor AD - Wetin We Gain [Official Audio Lyrics]
Victor AD - Wetin We Gain [Official Audio Lyrics]
Erigga - Death Bed (Official Video)
Erigga - Death Bed (Official Video)
COMEDY VIDEO - ERIGGA FT. VICTOR_AD MOTIVATION (COMIC VIDEO BY HOUSE OF 6IX)
COMEDY VIDEO - ERIGGA FT. VICTOR_AD MOTIVATION (COMIC VIDEO BY HOUSE OF 6IX)
BEST OF ERIGGA 2018 MIX
BEST OF ERIGGA 2018 MIX
Erigga live in Accra Ghana
Erigga live in Accra Ghana
Erigga - Monkey Kill Monkey
Erigga - Monkey Kill Monkey
VICTOR AD, ERIGGA X ABIMBOLA - DEM NO CARRY 2HEAD (official video)
VICTOR AD, ERIGGA X ABIMBOLA - DEM NO CARRY 2HEAD (official video)
Erigga - Cartoon (Official Video)
Erigga - Cartoon (Official Video)
How Erigga motivation  have killed yahoo boys
How Erigga motivation have killed yahoo boys