Unnecessary As we dey am for area, Oro ebe O sè lè. Unnecessary As we dey am for area, Oro ebe O sè lè Unnecessary As we dey am for area, Oro ebe O sè lè Unnecessary As we dey am for area, Oro ebe O sè lè
Na now, now, now, now, Arrangement O. Na arrangement I sey I dey meki, O, Arrangement O. Na na him I tink sey I dey sign ni, Arrangement O. Na ma na him I tink sey I dey tok to, Arrangement O. Na ma money di man dey look boin, Chorus: O. Dem to tek ma monie away, Chorus: O. Long, lon time an lon time, Chorus: O. Na I see monie don fly, Chorus: O.
Now to me now, now, now. Den I am for road, Chorus: Na O. I for shirt, Chorus: Na O. Every dey, Na Arrangement O. man dey, Chorus: Na O. sef dey, Chorus: Na O. sef dey, Chorus: Na O. Me sef don tanda, Na Arrangement O.
Den he to beg an beg, Na Arrangement O. Den he to beg an beg, Na Arrangement O. Den he to beg an beg, Na Arrangement O. Den he to beg an beg, Na Arrangement O. Den he to beg an beg, Na Arrangement O. Den he to beg an beg, Chorus: Na O.
As we dey am for area, Oro ebe O sè lè. Now, now, now, begging, As we dey am for area, Oro ebe O sè lè.
me my monie, Oro ebe O sè lè. You no go, go anywhere, Oro ebe O sè lè. me my monie, Oro ebe O sè lè. You no go, go anywhere, Oro ebe O sè lè.
And now,now, Unnecessary As we dey am for area, Oro ebe O sè lè. Ra ra, aaaaa.
Na ma I tink sey I dey stay, Chorus: Na we dey O. Na ma contry I sey I dey chop, Chorus: Na we dey O. day, every day I dey hungry, Chorus: Na we dey O. Every day, every day no to stay, Na Afrika we dey O. Monkey dey Baboon dey chop, Na Afrika we dey O. Baboon dey di key of store, Chorus: Na we dey O. Monkey dey look, dey laugh, Chorus: Na we dey O.
Now, to me, now, now, now,
De day eye com open now, Na Afrika we dey O. dey vex Chorus: Na we dey O. refuse to work, Chorus: Na we dey O. dey vex an craze, Chorus: Na we dey O.
Den he to beg an beg, Chorus: Na we dey O. Den he to beg an beg, Na Afrika we dey O. Den he to beg an beg, Chorus: Na we dey O. Den he to beg an beg, Chorus: Na we dey O.
begging As we dey am for area, Oro ebe O sè lè. Now, now, now, Unnecessary As we dey am for area, Oro ebe O sè lè. Hum, Gimme mi You no go, go anywhere, Oro ebe O sè lè.
Gimme mi Oro ebe O sè lè. Everybodi Oro ebe O sè lè. You no go, go anywhere, Oro ebe O sè lè.
Now, now, now, Unnecessary As we dey am for area, Oro ebe O sè lè.
Ra ra, Hi now now na na now, Hi now A shi iiiiii.